CLICK HERE FOR THOUSANDS OF FREE BLOGGER TEMPLATES »

Friday, February 23, 2007

I KeEp mY wOrD!!

People, you know I said I was coming back later 2day for the stuvs? Well, here u go, gatta rush off to a meeting but ENJOY!!!!!

"N O L O N G T H I N G!!" --Ebosele (aka E), Kenny
"Nothing dey pa, anything wey pa na winsh" --African China, E, Yinkz, Neef, D, Ayo, Charly boi
"Nothing dey happen" -- Everyone
"I bow for the person wey no bow for u" --Kelvin
"No shaking" --Kay, Everybody

"Bonz" -- Temie, E
"Koko" --Everybody
"Pepper rinse" --Derin
"Why" --Temie, Everybody
"I dey full ground" --Me

"Which levels" -- Ayo, everybody
"Wetin dey shele" -- Ayo
"Wetin dey pa?" --Ayo
"I be fine boi na" --Tosan (aka BigT)
"Yawa don gas" --Ayo
"Kokolette" -- Me

"How far na?" --Everybody
"Stuvs" -- Nosa, Temie

1 peculiar people said...:

Skinny Hipster... said...

Boooooooooooooo am jealous I also want a SINGLE quote that ONLY Neef says...............lol